Wednesday, 11 May 2016

Lyrics: Phyno ft. Olamide – Fada Fada (Ghetto Gospel)

20160511192857.jpg

[Chorus]Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye EzegeEveryday by day i just dey celebrate oh (eh)Everything i do e just dey penetrate ohI just want to say o thank you Jehovah ohSee i’m living large i get Angels o for my gate ohNever forget where i come from na from ghetto (eh)Oh no no no no no no no no no no (ah)I just want to say o thank you Jehovah oh (eh)Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh)A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh)[Verse 1; Phyno]I’maputa iru ogu nwanne belu ebeluAnyi kolu gi ife anyi fulu nwanne you must kwereSee i come from East enter street brother you knowEzi’m ife i turn to beast nwanne you already knowI’ma na onye ahu nyelu’m ndu nga efe ya efe(Eze ebeghebi)Onye ahu nyelu’m ego nga eto ya oh (Eze ebeghebi)I’ma na ndi akpo kpalu’m boot nga ese ha ese(Ndi okpoloo)Asa ahu kpalu’m boot nga ako ha o (Asa okpoloo)[Bridge]I came also and conquerOlofuta’m Mr wonderSome wish ka mu ba nye under (at all)I fire them with thunderNwa na akuzi kwanu nujuu(oh no no noo no)Ma na ochie uh!!I cover myself ooh[Repeat Chorus][Verse 2: Olamide]I buy moto i dey travel go obodo oyinboNa Private Jet remain for me Baba you knowOkwudili biko bia na eba take e photoE no easy to dey chill with Governor AmbodeNa Father figure the Governor e be to me ohSince i lost my dad na him e don adopt me ohI say gone are the days wey owu dey hugi meRight about now all the Chiks dey sit down with meI thank Jehova Agu n’eche mba akanchawa oh (akanchawa)Na Pounds and dollars me and my guys dey take shower oh (akanchawa)Oya walele where you dey oh (walele eeh)Ebine okpako where u dey oh (walele eeh)[Repeat Chorus][Outro]Sir Emeka Ofo ibu onye nna(Fada Fada eeh)Otunba kiala n’ibu onye nna(Fada Fada eeh)Ogbuefi Chukwu n’eke Okezie Ikpeazu Gburur gburuIfeanyi Uba (Fada Fada eeh)Willi Obiano na Olu gi (Fada Fada eeh)

  • Item 1
  • Item 2

No comments:

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...