HarrySong– Reggae Blues Lyrics ft.Olamide,Kcee,Iyanya&Orezi[Chorus: Harry Song]After the reggae play the bluesThe blues the bluesMake you do as I doI do, I doEnjoy yourself baby booBae boo, Bae booEven your boo get a booA boo, A booShare the Gala, share the boozeThe booze, the boozeEverybody wanna grooveThey grove, they grooveAs far as E-money dey payDey pay, dey payIbiro pop champagne oh ah ah[Verse 1: Olamide]Bobo see baddo wey dem dey buDey bu, dey buHe dey tell Amokachi the bullThe bull, the bullSee money for floor like swimming poolThe pool, the poolEh dey gimme wings like Redi bullThe bull, the bullBaby anything you want make I doI do, I doI no be tiger back to my bullMy bull, my bullOya now, our master ohE dey gbadun ohIf your body touch omoge she go get belleJesu…[Chorus: Harry Song]After the reggae play the bluesThe blues the bluesMake you do as I doI do, I doEnjoy yourself baby booBae boo, Bae booEven your boo get a booA boo, A booShare the Gala, share the boozeThe booze, the booze padenrizkidzlyrics.com Everybody wanna grooveThey grove, they grooveAs far as E-money dey payDey pay, dey payIbiro pop champagne oh ah ah[Verse 2: Kcee]Ladies call me talk and doI talk, I doCos I no dey for Cock and bullThe bull, the bullDance for reggae, Dance my bluesThe blues, the bluesNa turn by turn life dey doDey do, dey doOya my madam,Dance for me my MadamI like how you gbalamI will spend you many dollar ehOya my madam, dance for me my madamI like how you gbalamI spend you my dollar eh[Chorus: Harry Song]After the reggae play the bluesThe blues the bluesMake you do as I doI do, I doEnjoy yourself baby booBae boo, Bae booEven your boo get a booA boo, A booShare the Gala, share the boozeThe booze, the boozeEverybody wanna grooveThey grove, they grooveAs far as E-money dey payDey pay, dey payIbiro pop champagne oh ah ah[Verse 3: Iyanya]Baby say am more than goodHis good, his goodNa me dey put am in the mood ohIn mood, in moodBaby come over my place ohMy place, my placeMake you Dance the reggae, dance the bluesThe blues, the bluesIf you give am to me I go take amTake amI like the way you dey shake amshake amcall me daddy, I go call you mummyoohI like the way you dey take amTake amNa only you wey no dey fake amFake amI call you MummyJust call me Daddy oh, DaddyBecause…[Chorus: Harry Song]After the reggae play the bluesThe blues the bluesMake you do as I doI do, I doEnjoy yourself baby booBae boo, Bae booEven your boo get a booA boo, A booShare the Gala, share the boozeN aija Lyrics zone dot comThe booze, the boozeEverybody wanna grooveThey grove, they grooveAs far as E-money dey payDey pay, dey payIbiro pop champagne oh ah ah[Verse 4: Orezi]No go think am na dollar we spend no be cefaAh ahNa enjoyment i dey, cos me no come this life to sufferEh ehEnugu girls dem like to doTo do, to doAs long as you get money to boostTo boost, to boostBaby your Baka big like toolzLike toolz, like toolzFollow me come and pay your duesYour dues, your duesI know that you’re feeling the nigga ohNigga ohAnd na my money, you feeling the nikka ohNikka oh, Nikka Tinini Tanana nitaSapala biko ntaa[Chorus: Harry Song]After the reggae play the bluesThe blues the bluesMake you do as I doI do, I doEnjoy yourself baby booBae boo, Bae booEven your boo get a booA boo, A booShare the Gala, share the boozeThe booze, the boozeEverybody wanna grooveThey grove, they grooveAs far as E-money dey payDey pay, dey payIbiro pop champagne oh ah ah
copyright:padenrizkidz
©2015 PADENRIZKIDZ Newspapers and magazines
- Item 1
- Item 2
Realy loves dis music reggae blues emoney harrysongs iyanya orezi nd baddo i love u all
ReplyDeleteI really luv it
ReplyDelete